Download For free fire boy ft asake MP3 Audio and MP4, Free Download fire boy ft asake bandana MP3 and MP4, Download fire boy ft asake bandana Audio and MP4, Watch New Hit Song bandana, official video ya bandana ya fire boy ft asake, Music bandana official Video 2022, fire boy ft asake bandana MP3 and MP4.

fire boy ft asake bandana Audio MP3 and MP4 released out, it is available in all platforms.
Watch here, fire boy ft asake bandana mp4,
Bandana Lyrics by Fireboy DML ft. Asake.
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly
Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will not die
My family
Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
Na the love wey I see
Na I’m wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming,
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Listen and Download Audio Mp3,Free Download fire boy ft asake bandana mp3 and mp4
Click the play button to listen bandana by fireboy ft asake.
Free Download ayra Starr rush MP3 Audio
See also
Free Download Zee Cute ft Lody Music Haiwezekani Audio and Video
Free Download fire boy ft asake bandana mp3 and mp4
Pictures from the video.
